WELCOME!!

Dearest, I Welcome You To My Blog And Sincerely Pray That All You'll Be Reading Here Will Draw You Closer To Christ Jesus, Amen!



Sunday, May 10, 2015

For The Weekend..


In Our Marriages, We Don Dey Allow Things And People To Dey Put Asunder Wetin God Don Join Together.

No Allow Your Mama, Papa, Friends And Even Your Children To Come Between You And Your Husband O! You Dey Hear Me So???

God No Join You And Them O… Na Only You And Your Husband!!...

If You Dey Dis Page And You Dey Put Asunder Somebody’s Marriage, Abeg Repent O In Jesus’ Name Before Nemesis Go Catch Up With You!

E Go Better For All Of Our Marriages In Jesus’ Name O! Amen!!

Make Una Enjoy This Weekend Oo
Oya Receive My Love And Hugs.. You Don Take Am?? 

No comments:

Post a Comment

I'll Really Love To See Your Contributions/Advice Too, Thanks!